House rent, you no pay
My leftover food, na you dey chop ham.
You get mind born pikin for my kitchen, I no talk.
You disorganized my kitchen, I still no do you any bad, because I don't want to involve in animal cruelty.
Now you get mind go chop the money wey I wan take enter motor go do sallah for house.
My people Abeg which punishment does this rat deserve?
House rent, you no pay My leftover food, na you dey chop ham. You get mind born pikin for my kitchen, I no talk. You disorganized my kitchen, I still no do you any bad, because I don't want to involve in animal cruelty. Now you get mind go chop the money wey I wan take enter motor go do sallah for house. My people Abeg which punishment does this rat deserve?
Love
Like
4
1 Kommentare 0 Anteile 442 Ansichten 0 Vorschau